音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
BHADMAYORS
BHADMAYORS
主唱
KOJO BLAK
KOJO BLAK
主唱
AlorG
AlorG
主唱
詞曲
Samuel Debrah Afful
Samuel Debrah Afful
詞曲創作
Isaac Nii Yemo Odoi
Isaac Nii Yemo Odoi
詞曲創作
Gabriel Addo Mensah
Gabriel Addo Mensah
詞曲創作
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
詞曲創作
Alodia Kusi Gyamfi
Alodia Kusi Gyamfi
詞曲創作
Paul Debrah Afful
Paul Debrah Afful
詞曲創作
製作與工程團隊
Ugly
Ugly
製作人
Tough
Tough
製作人

歌詞

[Chorus]
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am normally
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am easily
[Verse 1]
Plenty steeze and composure
Ano dey raise my shoulder
Hand of God Maradona
Hand of God Maradona
That thing wey adey search for a long time
Very soon ago own am
Hand of God Marodana
Hand of God Maradona
[Chorus]
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am normally
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am easily
[Verse 2]
I been raging hard
Na why I get am large
They know sey me I get the steeze and the composure
Them no fit fool bad man
To all of them wey be full bad mind
When I dey gass see non ah them fit to come closer
Na the grind wey dey make I rugged
Now I dey shoot like rocket
See then when I had nobody
Them no mind Adotey
For the new school ebe me their father
No fit touch who the Lord don ordain
No dey watch no man, mi kwɛɛ adesa
[Chorus]
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am normally
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am easily
[Verse 3]
For one fact I don't slack
Show me bad energy? Bye bye
For my side nobody backbite
Them no fit to legalize me
Lifestyle lifestyle, I got a lifestyle
You got a lifestyle everybody got a lifestyle too
Live your own well make I live my own
You for know this life is so real
[Chorus]
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am normally
Ahhh ohhh ahh ehh
You like my style
I do am easily
[Verse 4]
I been living on the edge sometimes
But me I no dey fear to fall off
I'm a rebel mensro nsuo nsro gya
You know say I be one man soldier
I been living on a symphony
Put my life in a melody
I'm a rebel mensuro nsuo nsro gya
You know say I be one man soldier
Written by: Alodia Kusi Gyamfi, Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, MCDONALD ADOTEY BRAIDE, Samuel Debrah Afful
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...