Lyrics

Hey Garzy Yenko rrrr Listen Dem dey talk this dey talk that Dem dey stop this and stop that If you no buy dog you buy cat If you no kill fly you kill rat You relationship dey for Snapchat You better stop that You dey cry when yawa start Hahaha, what a rasklat For where, if I hear You go no dey try? If I hear For where, if I hear Say you dey cry If I hear This love e no be by force If you no like make you divorce E no be by force If you no like make you divorce This love e no be by force If you no like make you divorce E no be by force If you no like make you divorce I just got dey DM for ma crush (na wash) He promised to buy me a watch (na wash) He promised to buy me a Porsche (na wash) He's a cool guy I thought I much (na wash) I-I-I just go dey DM for ma crush (na wash) He promise to buy me a watch (na wash) He promise to buy me a Porsche (na wash) He's a cool guy I thought I much (na wash) WCW you fell in love with you MCM Now you see your friends and you envy dem Take a look at your love, life and friendship dems I bet you are regretting, you envy dem Mama want you marry because pikin she wan carry Now you rush go marry Because of iPhone and Blackberry For where, if I hear You go dey try? If I hear For where, if I hear Say you dey cry If I hear This love e no be by force If you no like make you divorce E no be by force If you no like make you divorce This love e no be by force If you no like make you divorce E no be by force If you no like make you divorce I just got a DM from ma crush (na wash) He promise to buy me a watch (na wash) He promise to buy me a Porsche (na wash) He's a cool guy I thought as much (na wash) I-I-I just got a DM for ma crush (na wash) He promised to buy me a watch (na wash) He promised to buy me a Porsche (na wash) He's a cool guy I thought as much (na wash) Dem dey talk this dey talk that Dem dey stop this and stop that If you no buy dog you buy cat If you no kill fly you kill rat Your relationship dey for Facebook But you no sabi cook You dey cry when yawa start For where, if I hear You go dey try? If I hear For where, if I hear Say you dey cry If I hear This love e no be by force If you no like make you divorce E no be by force If you no like make you divorce This love e no be by force If you no like make you divorce E no be by force If you no like make you divorce
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Rebecca Acheampong, Benjamin Garzy Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out