Listen to Suru by Tekno

Suru

Tekno

Music Video

Featured In

Listen to Suru - Single by Tekno
ALBUMSuru - SingleTekno

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tekno
Tekno
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tekno
Tekno
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer
Selebobo
Selebobo
Mixing Engineer

Lyrics

Ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Dead body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Kilode, kilode Why you dey cry oh mama You want commit suicide When you suppose dance makossa Aye temi o No kill yourself o, no kill yourself You suppose dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Eh le le le le le Mama ileke Mama kolegbe Money wey you no get, you no get No vex oh you mustn't be Balotelli or Caitlyn Jenner You suppose dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di o Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di
Writer(s): Miika Eloranta, Janne Mansnerus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out