Listen to Wake Up (feat. Wande Coal) by Flavour

Wake Up (feat. Wande Coal)

Flavour

Highlife

47,609 Shazams

Music Video

Featured In

Listen to Thankful by Flavour
ALBUMThankfulFlavour
Listen to Director K: Oshe Naija featuring Flavour
PLAYLISTDirector K: Oshe NaijaApple Music African
Listen to Flavour: Oshe Naija featuring Flavour
PLAYLISTFlavour: Oshe NaijaApple Music African
Listen to Fiokee: The Producers featuring Flavour
PLAYLISTFiokee: The ProducersApple Music African

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wande Coal
Wande Coal
Performer
Chinedu Okoli t/as Flavour
Chinedu Okoli t/as Flavour
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wande Coal
Wande Coal
Songwriter
Chinedu Okoli t/as Flavour
Chinedu Okoli t/as Flavour
Songwriter

Lyrics

Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh (Break it) hololo, ... hololo (Break it) hololo, (wande coal) hololo, ... hololo Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo Helele Hololo Everybody celebrate. This na the dance to dey jolly dey As we don dey dominate So omoge show me your figure 8 (roll am, whine am) If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh. Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up. Mr Flavour, Wande Coal for the dance. Hololo Helele Hololo I love your backa ehh, the way you winding up on me The way you dey buga ehh, baby shakie your something Ebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe Chineke m eh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh. Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up. Mr Flavour, Wande Coal for the dance. Hololo Helele Hololo Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Mr Flavour, Wande Coal for the dance. Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it) Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it) Hololo Helele Hololo
Writer(s): Hilary Duff, Benji Madden, Joel Madden, John Feldmann Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out