Lyrics

Dremo Rapper wey dey sing song (coddaine) Dj Ecool dey on this one The way you dey go down, down I know you know what you been doing to me (baby o) See baby please slow down down If you be traffic light you be yellow and green Your backa' shaking like a turbulence o (kilode) The two things for your front i be wanting 'em o (kilode) Other guys tryna' chat you up make you no mind them o (kilode) You better roll with a fresh clean guy like the man dem bro Yetunde sho ti ye, ye, ye to ri owo ti de, de, de Wait, baby i'm loving your figure 8 Mo ko'eje don't need to give me plate No follow these niggas dey negotiate na, na, na, na Bait-t-t Say nah bobrisky girl am been straight with you Dey make strong like i dey carry weight We no be family girl but je ka jor relate, relate Baby i need a one dance 'Cause you got dah' in abundance The way you back that thing up for me girl, Is killing, killing me i need an ambulance Baby girl i need more than one dance o The way you shaking make me wan pansh o Lebu, if you continue to dey do the things wey you dey do You go turn me to mumu Because the way you dey go down down I know you know what you been doing to me (baby o) See baby please slow down down If you be traffic light you be yellow and green Your backa' shaking like a turbulence o (kilode) The two things for your front i be wanting 'em o (kilode) Other guys tryna' chat you up make you no mind them o (kilode) You better roll with a fresh clean guy like the man dem bro Yetunde sho ti ye, ye, ye to ri owo ti de, de, de I go call you John, but you dope besides B.I.G (?) Your mama farmer dey sabi cultivating ion digging (?) This na sin city woju came to have a good time here I say make you kiss me, no say make you kiss Daniel Baby you carry i concur Mo ko'eje bi eba igbo, efo riro and brokotor This life na like aki and pawpaw Is too short e dey long Abi ewo la kor gan? Na when Dj Ecool scratch am like krokro Na then she start dey draw me like okro Mo fe mu alomo, alo owo ti hennesy Mo fe alomo, alomo 'Cause baby girl i need more than one dance o The way you shaking make me wan pansh o Lebu, if you continue to dey do the things wey you dey do You go turn me to mumu Because the way you dey go down down, down I know you know what you been doing to me (baby o) See baby please slow down down If you be traffic light you be yellow and green Your backa' shaking like a turbulence o (kilode) The two things for your front i be wanting 'em o (kilode) Other guys tryna' chat you up make you no mind them o (kilode) You better roll with a fresh clean guy like the man dem bro Yetunde sho ti ye, ye, ye to ri owo ti de, de, de, eh.
Writer(s): Raymond Abheke Aboriomoh, Emmanuel Adeshina Bello, Ebianga Inang Ikpeme Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out