Lyrics

Fenta Say say monikale Jiji mupalele Se to mupaye Omupaye won mu pami and palm wine le Aih Aih Aih aihlikale Ehe Ehe Ehe eh ehe Shebi na my matter dem talk Won ko ra won Jo won ti Pe ojo fun mi oh Den say that boy too dey act like choko oh Emi o ro wan I give them one love I'm living my life and nobody send me When the money kon show them kon dey find me You must be stupid brother you gats calm down Cause nobody dey when I dey struggle oh lololo Where them dey Where them dey When the money no dey see I know see them Where them dey Them no show me way When the boy dey stroll from Ketu Ojota Now the matter don dey set gan Wan fe la mi oh Omoge meta ni yara To fe doh mi oh Emi ati level gan gan Smoke with Jago oh You can't slow me down I'm tesler You can't stop me oh oh oh oh oh oh oh Sam ba Arewa (Arewa) Slow down marewa (Marewa) Faster Shalewa (Shalewa) Cool me cool temper (malewa) Wait Duro ko de de Oya malo sun shanor ko we ewe That girl wey dey fo back na serekode Ode mu sere ko pe korede Awenana Fagbo ko moti oh Gbomo gbomo plenty oh Ah To ba sise gbowo oh Ko ma loma goore ah I say whyn ham kolibo Burukututu maya me ah Dance makosa oh make ham go down steady oh Where them dey Where them dey When the money no dey see I know see them Where them dey Them no show me way When the boy dey stroll from Ketu Ojota Now the matter don dey set gan Wan fe la mi oh Omoge meta ni yara To fe doh mi oh Emi ati level gan gan Smoke with Jago oh You can't slow me down I'm tesler You can't stop me oh oh oh oh oh oh oh Sam ba Arewa (Arewa) Slow down marewa (Marewa) Faster Shalewa (Shalewa) Cool me cool temper (malewa)
Writer(s): Fuhad Bolajoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out