Lyrics

For you I go die Pepe Me go die pepe Oh no me go die pepe Oh yeah me go die pepe 6 feet to any man wey come between us Never regret the love wey dey between us No be say them say, them no fit delete us I feel alive anytime I hear your voice Why them they talk like say na dem be the Jesus Them say we no fi last oh them predict us Na we dey send us Cruising ina lexus We just dey flex us oh ya... Say my name Make you loud ham oh Make them hear Make them jealousy I love you Hope hin no be like say I dey dull you Me I want to know Who da dey for you I want to be the one Wey go dey for you You go be my next of kin When I die you go carry my wealth oh Top top top top Top top top top Girl friend see me I no go ever leave you Promise to provide everything you need Girl Me I no go let go in any kind of weather Me I go dey with you for life Girl All me I fi think about Is you my baby girl If na gucci prada you need I go buy all Run money in your Aza Shey na PayPal, Abi na Cash app All you have to do is Say my name Make you loud ham oh Make them hear Make them jealousy I love you Hope hin no be like say I dey dull you Me I want to know Who da dey for you I want to be the one Wey go dey for you You go be my next of kin When I die you go carry my wealth oh (Preacher Easy dem water dem give dem) Top top top top Top top top top Say my name Make you loud ham oh Make them hear Make them jealousy I love you Hope hin no be like say I dey dull you Ah eh Baby Baby you burst my brain With all the things you dey do Me want to go mad oh Ah eh Baby Baby you burst my brain With the kind things you dey do I no go lie Preacher Easy dem water dem give dem
Writer(s): Fuhad Oluwatobiloba Bolajoko, Oryane Wilson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out