Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
2Baba
2Baba
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Innccent Idibia
Innccent Idibia
Songwriter
J. Sleek
J. Sleek
Composer

Lyrics

Tuale Tuale (Tuale) I love you... I love you Thank you... thank you I love you Thank you Thank you Thank you Merci beaucoup Obrigado Gracias Dan keso Medace Asante sana Siyabonga I love you Thank you Play it loud on stereo To the people on stereo Sote people forget o Make dem dance like sey no tomorrow No be small thing To be giving all the people what them wanting Cos I know you know sey this na live show For sure e no be Eenie Minnie Manie mo Whether from Kano or from Toronto Shege yaro Nothing like gidigbo This jam that you feeling No be beans oh Cos in one time I go change the beat oh Abi no be change you dey want? Change is always constant Oya change your style and change your pattern Sing Ihe neme Ebelebe nya Something want to happen And its something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4, you got the control No time for story eh No time for storyeh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss something eh No time for storyeh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss something eh Maga sentorobo marica snika (Enijah ah) I never see anything Them never know wetin you want Them never know what wetin wan touch them Wan hit them Wan follow them No be small thing We be giving all the people what them wanting Cos I know you know sey this na live show For sure e no be Eenie Minnie Manie mo Whether from Kano or from toronto Shege yaro Nothing like gidigbo This jam that you feeling No be beans oh Cos in one time I go change the beat oh Ihe neme Ebelebe nya Something want to happen oh And its something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4 got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss something eh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you are ready? Make you no miss something eh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro oh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro Ihe neme Ebelebe nya Something want to happen oh And its something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4 got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss this something No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss something eh
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, J Sleek Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out