Lyrics

If to say na just me I'll be living like I don't care Live my life unto no body dey here If na just me I'll be doing anyhow Because nobody go dey there to challenge me Nobody supernatural Live versus spirit of the carnvial The personality no matter at all Individuality cannot make us tall I sing I sing for all y'all Don't let anybody push you to the wall Na community na in make us tall Secret society na in break us all I don't want to be talking like a preacher at all I no want to do as I sabi pass all I know say no be everybody e sabi play ball But arise o compatriot if Nigeria call So make you just dey do your thing make I do my thing Live and let living instead of to be feeling like a king On top of nothing stop the bragging on top the posing Because you know say all na vanity vanishing Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money I said l said l said Who get ear make dem hear No go tell anybody say you see me for here If na only me you know say I no go care Just like everybody I wish life was fair Only me there will be no one for me to dare Nobody to follow me scatter money in the air No one to lean on in terms of despair Too much of everything we no want to share with with It will be only me going to the cinema No girlfriend to tell once in a while say free me ma But now I got Funke Enenu and Chidera Cos I am the only superman In the area Make you just dey do your thing make I do my thing Live and let living instead of to be feeling like a king On top of nothing stop the bragging on top the posing Because you know say all na vanity vanishing Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo (If to say na just me e) Malo ro kpe no be gbogbowam wey go make this money (If to say na just me e) Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo (If to say na just me e) Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money (If to say na just me e) Nobody go hear my story Nobody complaining me On to not just me That's why we need love and unity So I sing say say Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, J Sleek, Ojo Ajay Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out