Music Video

Searching - 2BABA ft. Bongos Ikwue
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
2Baba
2Baba
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bongos Ikwue
Bongos Ikwue
Songwriter
Efe Omorogbe
Efe Omorogbe
Songwriter
Innocent Idibia
Innocent Idibia
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Richard Odeyemi 'Richie'
Richard Odeyemi 'Richie'
Producer

Lyrics

Well, I've been searching for, for true love Gotta keep ride on searchin' 'til I find And nothin' good comes easy, this I know Gotta keep ride on searchin' 'til I find Yeah, ayy (R-R-Richy) Ayy-ooh, ayy-ohh, ooh Le-le, yeah I've been searchin' for a woman Wey go make all this nonsense to start to dey make sense I've been searchin' all kinds of places, yeah Stumbled many ladies, different races And I almost gave up on love, that my heart feel tired So many failed relationships got me sick and tired If no be me, e go be she, but e must scatter Now I know, now I know, now I know I found my forever (shii) Omo, I no fit holla, I no fit shout Dark Idoma girl, she too get mouth All her girlfriends, dem dey use her for clout Gentlemen, she dey turn them to tout Aip'oklobia dudu umu'utonkon kworgba Ebayo nunu l'lgumale ohigguwooo Smile na die, her dance na fire African queen, ochanya neo Hmmm, hmm-hmm Long, long-long time ago I was searchin', but I found You know, el'Ihotu tokano Emememe ma ne o Iyawu'ihotu, iyawu emema ne Hmm-hmm-mm, ele, ele, ele-le-le Omo, I no fit holla, I no fit shout Dark Idoma girl, she too get mouth All her girlfriends, dem dey use her for clout Gentlemen, she dey turn them to tout Aip'oklobia dudu umu'utonkon kworgba Ebayo nunu l'lgumale ohigguwooo Smile na die, her dance na fire African queen, ochanya neo Eme mee-mee-mee ma Iyawu'ihotu, iyawu emema ne Hmm-hmmm-mm Omo, I no fit holla, I no fit shout Dark Idoma girl, she too get mouth All her girlfriends, dem dey use her for clout Gentlemen, she dey turn them to tout Aip'oklobia dudu umu'utonkon kworgba Ebayo nunu l'lgumale ohigguwooo Smile na die, her dance na fire African queen, ochanya neo Remember what the holy book said If you seek, you will find If you se-ek, you will fin-nd Well, I've been searchin' for, for true love Gotta keep ride on searchin' 'til I find And nothin' good comes easy, this I know Gotta keep ride on searchin' 'til I find I've been searchin', for true love I will keep searchin' 'til I find
Writer(s): "bongos Ikwue, Efe Omorogbe, Innocent ""2baba"" Idibia, Innocent Idibia" Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out