Lyrics

Baby girl oo See wetin your love don do to me Baby girl oo Turn a big man like me to small pikin Malo soroju ka Ma forogun oo o I Dey call you GRing gring I don call u taya I Dey call oo But you no wan hear wetin Dey my Mind Maloo soroju ka ma forogun oo You know say time Dey go And you no Dey show I'm going crazy Jo dakun baby Omo Na felony toba lo ba e lomi Oga police Iwonikan monii Laye mii oo E soh fun pe kopada saye mii oo Ifereloju baby laye mii oo There's no body else for me Kosi kosi No need for the hype I love you no be lie What you do girl like E don tey wey we don talk o Me loving you girl Nonstop o Omo yen fine gidi gan aye ii Panpanshipankere Omo Na my type tile tile Sweet girl with the vibe Awelewa too fine Darijimi mami oo yeh For your love I go die Die kai oh baby chai why Omo yen fine gidi gan aye ii Panpanshipankereke Omo Na my type tile tile You know say time Dey go And you no Dey show I'm going crazy Jo dakun baby Omo Na felony toba lo ba e lomi Oga police Iwonikan monii Laye mii oo E soh fun pe kopada saye mii oo Ifereloju baby laye mii oo There's no body else for me Kosi kosi
Writer(s): Beejay Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out