Lyrics

Baba God na your hand work hey No be lie iye, na your hand Work hey. I say, e no easy hey. Oh oh, oh oh To dey sing and Dey dance and the people dey rejoice Hey. My brother, my Sister no be today. If e good or Bad, make we dey thank God Hey. Baba God na your hand work Hey. No be lie hey. Haa! I Say no be lie hey. No be everybody wey sleep for Night wake up see the light Hey. See the future is bright Hey. And e dey enter for eye Hey. Make you do your best hey. Baba God go handle the rest Hey. Even if you no get money, dey jolly Dey shake body. No Need to dey tear body. If no be God hey-hey. Na some be dead Body. Nobody be born baby. When You fall, you go stand up Again. You go try am again, again And again. See, my people hey. On a good day, Nobody wey go for this World to suffer hey. Na bad dey. Na your own today. Another Man tomorrow. My brother which Kian life be this. Everybody Get him own way to follow. But E no easy o. See, the true story be say this Music no be today. The Thing been dey start like play-play But now we don dey troway. So make una, make una serious Hey. Chai! But na business Hey. Na make we dey try to rejoice Hey. Why? Cos e no easy Hey.
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out