Lyrics

Marika Marika Chikidan Marika Wa yo yo Oluwa Saanu mi Them go tear my polo As them dey gbadun mi Wa yo yo Oluwa Saanu mi Them go tear my polo As them dey gbadun mi See i dey try to find the money wey no reach me And the kind of better people wey go bless me ye Wayoyo Go call my mama They don scatter my polo As them dey gbadun me o Wa yo yo Oluwa Saanu mi o Them go tear my polo As them dey gbadun mi o Everybody has a story to tell Ise logun Ise You want make I do wetin you prefer now But you no dey sincere See the ghetto wey we come from No be London Erema them dey do competition with bumbum I get people wey wicked pass Young John Them dey for junction Brain no dey function I have been through a lot but Glory be to God o HALLELUYAH People wey no know me sef begin dey talk I give them food for thought I sorry for person wey shit for Church Oh ye For person wey no get regard for Mosque You can not be one of us Oya gbam gbam gbam Gidi gbam gbam gbam Oya gbam gbam gbam Gidi gbam gbam gbam Wa yo yo, Go call e my mama Them don scatter my polo As them dey gbadun me o Wa yo yo Oluwa Saanu mi o Them go tear my polo As them dey gbadun mi o chikidan Marika Wa yo yo Oluwa Saanu mi o Them go tear my polo As them dey gbadun mi o Wa yo yo Oluwa Saanu mi o Them go tear my polo As them dey gbadun mi o
Writer(s): Simeon Unuafe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out