Lyrics

Yeah man It's a bloody vibe bruh, you know what I'm saying, huh-huh, uh-huh Them-them-them-them say na Odumodu be the running mate of Pete Obi (Gun! Let's Go) All my people dey para We no like wahala But if you bring the fight We go bring the war All them dey talk na shite 'Cause them no get the power Them no get the might, them no get the might All my people dey para We no like wahala But if you bring the fight (yeah) We go bring the war (ou) All them dey talk na shite (Odumodublvck) 'Cause them no get the power (ayy) Them no get the might, them no get the might Young Mussolini but I'm blacker than finidi (Don) Turn semo finish, na my work, I get akpobi (yes) Para dey my body (ah) Sweeter than egusi (prra) Lick enemy blood from every one of them I prey Fortify my gate Make I feel irie Olokpa dey show them say na ndiala dey reign Them say na Odumodu be the running mate of Pete Obi Kid MARLEY tell them, "Can my labour be in vain?" (Never) Even under rain we go fuck up APC, PDP Niggas carry kala with better PVC (fact) Everybody dey kitikiti, run Diokpa dey pull up with hin crew, (oya) jump Be like holocaust (eh) See wetin I cause (prra) Naija kill my people back in Biafra they lost I am coming for the law (yes) Aiming for the clause (ah) Fabrizio, here we go again na blood All my people dey para (na their blood) We no like wahala But if you bring the fight We go bring the war (come on) All them dey talk na shite 'Cause them no get the power Them no get the might, them no get the might (never) All my people dey para We no like wahala But if you bring the fight We go bring the war (come on) All them dey talk na shite (uh-huh) 'Cause them no get the power Them no get the might, them no get the might When I been small them dey call me Waka Dugbe (call me Waka Dugbe) When I dey come them dey dread me Lucky Dube (dread me Lucky Dube) Omo na for super I dey buy my akube (buy my akube) Omo I dey rock am like na shopping from UK (yes, yeah) See this life na militant trap Use your uche (bruh use your uche) See Naija every man grab Lagos to Dutse (Lagos to Dutse) Me no get time for who says, "Who say Kunta Kinte?" With my kindred, we steady grinding just to see bread (Just to see bread) Omo see dey dede, dey jonse for ikebe Abobi focus, they want to chop my ireke And we dey para, we come in they shout, "Chineke!" And I dey nack am, like say my name na Nweke I no dey back out Them fronting but it's too late ayy No be today things Been on this grind like since tay-tay And we wan chop life, finish the food and lick plate ayy No debate ayy, we run this shit while you skate ayy All-all my people dey para We no like wahala But if you bring the fight We go bring the war (come on) All them dey talk na shite 'Cause them no get the power Them no get the might, them no get the might (never) All my people dey para We no like wahala But if you bring the fight We go bring the war(Come on) All them dey talk na shite 'Cause them no get the power Them no get the might, them no get the might Them say we dey do oversabi But we be the people wey sabi Cheffin' all day we no even need Maggi Haters wanna poor sand, sand in my garri, abi? Them say we dey do oversabi But we be the people wey sabi Cheffin' all day we no even need Maggi Haters wanna poor sand, sand in my garri, abi?
Writer(s): Samuel Obi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out