Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
Bigfootinyourface
Bigfootinyourface
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Songwriter
Ezenwa Ogbonna
Ezenwa Ogbonna
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bigfootinyourface
Bigfootinyourface
Producer
Oscar Lo Brutto
Oscar Lo Brutto
Mastering Engineer

Lyrics

Eh Men dem dey here (Prra) Blvcksheep for life, Blvcksheep forever Antiworld gangsters, GE Records Odumodublvck, you get me? Bigfoot, you get me? Ayy, (carry your own come) Carry your own come, Lotanna I get am for Chidera She came to you in Bottega (Bottega) The pressure na palava (palava) I carry my bandana Big man, who goes? The M-O na kaluba Big kala, komkpi I no dey hear your lamba Obrigado, na I don blow Thanks, I want to shoot and go home Bigfoot, who goes? I want to shoot and go home Bigfoot who-? I want to shoot and go home Back with the guys wey go brew your crew (yes) Na we be the ones wey dey boost your boo (eh) Give her money, spend on her Flex and jolly oh, taste her hmm (Lord) Who and who? (Who) I dey knack their babe, but, they think I'm cool, eh Puss In Boots (Puss In Boots) Anything I do, they go like go run am too (run am too) Two by two Come with pankere, flog these fools (flog these fools) Odumodublvck, I go pluck bamboo (pluck bamboo, ayy) Chop banku, kiss and tell I no dey for cock and bull (cock and bull) Babes wey dey find me plenty I no dey for kpekelemesi, test me, Messi I go dribble the bunda (eh), this one no tiki taka Carry your own come, Lotanna I get am for Chidera She came to you in Bottega (Bottega) The pressure na palava (palava), eh I carry my bandana Big man, who goes? The M-O na kaluba Big kala, komkpi I no dey hear your lamba (kpo-kpo, kpo-kpo) Obrigado, na I don blow Thanks, I want to shoot and go home Bigfoot, who dares? (Yes) I want to shoot and go home Bigfoot who-? (Okay) I want to shoot and go home Ojemba, show me workings Uchenna, tender billings (tender billings) Ogboglogbo, my mantle (my mantle) Desecrate every temple Put in your way, the felony is so simple (the felony is so simple) (Yah, who bless), put it on Yahweh, who dey test my God? One-two-three, I go cock my gun Clean my sword Dawn to dawn, for my flesh and blood Okilika akube (eh) E dey body oh, sotey (ghen, ghen) My mummy said "I'm a big boy" Chikala dey my loca' My chikala dey on cocaine Your own, she dey on Capri Sun Small small boys, make we leave talk If you carry one gun, I go carry pass your own Carry your own come, Lotanna (Lotanna) I get am for Chidera She came to you in Bottega (Bottega) The pressure na palava (palava) I carry my bandana (bandana-ah) Big man, who goes? The M-O na kaluba (big boy) Big kala, komkpi I no dey hear your lamba (your lamba) Obrigado, na I don blow Thanks, I want to shoot and go home Bigfoot, who goes? I want to shoot and go home Bigfoot who-? I want to shoot and go home (Go home)
Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Ojogwu Tochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out