Lyrics

Oh no Oh yeah Oh no So-ke Kay Pizzle Oh no Come come now Come give me what you've been cooking I like what you're cooking Come come now Come give me chop what you've been cooking I like what you're cooking Because your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Gbororogborogbo I'm worth a million dollars, no be rogbo Wetin I get, they call am dogo They hear my story even for Togo Everyday I'm riding solo And me take the lead, dem dey follow Now my music make the girls dem kolo now All the boys dey use my music shaye now Come come now Come give me what you've been cooking I like what you're cooking Come come now Come give me chop what you've been cooking I like what you're cooking Because your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Cause I become friends with O.B.O Now every girl I know don dey call me Romeo Even foreigners, they know me oh I'm sitting on top, I give God all the glory oh Steady popping champagne oh Cause I feel no more pain oh God don answer my prayer yeah yeah yeah Steady popping champagne oh Cause I feel no more pain oh God don answer my prayer oh oh yeah Come come now Come give me what you've been cooking I like what you're cooking Come come now Come give me chop what you've been cooking I like what you're cooking Because your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked Your kpete wicked Your kpete, your kpete wicked
Writer(s): Joshua Osajiokwoeh, Njeng-njeng Raoul Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out