Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
Blaqbonez
Blaqbonez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Songwriter
Ogbemudia E. Aganmwonyi
Ogbemudia E. Aganmwonyi
Songwriter
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spykida
Spykida
Producer
Oscar Lo Brutto
Oscar Lo Brutto
Mastering Engineer
UCEE
UCEE
Mixing Engineer

Lyrics

(Spy, Spy) Blvcksheep for life, Blvcksheep forever Antiworld gangsters, GE Records Odumodublvck Native Biggy boys Pretty girls Tesla boy Ayy, I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy (Tesla don) Update, my tuke-tuke park for my yard (yard) Gura-gura, not again oh Odumodu', Tesla boy Tesla boy I dey dine with the big big boys (yes) Roll with the pretty girls (see) Pull up in a Tesla toy (Tesla don) My tuke-tuke park for my yard (yard) Gura-gura, not again oh (Odumodublvck) Odumodu', Tesla boy Who dem be? Where dem dey? (Dey) I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play Wey my key? Wey my babe? She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the Banga Swallow with starch 'Nother banger Remy Boy, follow up, wey my kanda? New naira notes, hundred dollar bills POS, abi? We go fall out with racks Abeg I dey dine with the big big boys (Lagos) Roll with the pretty girls (prra) Pull up in a Tesla toy Update, my tuke-tuke park for my yard (Odumodublvck) Gura gura, not again oh (ginger) Odumodu', Tesla boy Tesla boy oh I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy (Tesla don) My tuke-tuke park for my yard Gura-gura, not again oh Odumodu', Tesla boy Uh Got three cars parked in the yard I no dey hide my face when I ride Stallion plates, so, they know when I pass, ahn-ahn Saw my dad for the first time in five years Man didn't know I'm a star, yeah Got the old man looking like "ahh", ah-ah My apology, me, I'm not humble So many man dem dey pray make I tumble Learnt from Abaga, so, I cannot fumble (learnt from Abaga, so, I cannot fumble) You no fit get if you not from the jungle, ah-ahn If you not from the jungle You no go get how many times wey we stumble Pushing these whips and no be accidental But, you dey hate on a boy getting bundles, fuck you Tesla boy Ayy, I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Update, my tuke-tuke park for my yard Gura gura, not again oh Odumodu', Tesla boy (Tesla boy, Tesla boy) (Tesla boy)
Writer(s): Chukwuka Ekweani, Michael Alagwu, Emeka Akumefule Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out