Lyrics

Erema easy dey roll am erema small Small dey shake am another one another One erema small small dey shake am Erema easy dey move am blackface dey Here so tribunal pass it there Erema o erema erema erema erema Whyne am go down low erema erema Selewu I like the way you dey twist and Whyne anamuso turn around like a merry Go erema erema selewu I like the way you Dey whyne and twist anamuso You gat me feeling high from the way That you move elevating like a man wey Don shack so many groove I don shayo You must be single cos there is no ring On your finger baby baby if I try today Today fit be my luck o ogini kam merenuwa Onemem misiraka the way wey she dey whyne Na waya erema you hot like fire Erema o whyne am go down low whyne Am go down low erema low low low low Seklewu I like the way you whyne and twist Anamuso turn around like merry go erema Girl seklewu I like the way wey you dey whyne And twist ana roll for me Today na today we go see who go tire Because na me be the number one champion In all the dance hall arena number one Am good to go when you ready to go we Go dey rocking in center and na the way You dey shake that thing my coppers dem Dey mental ogini kamere nuwa oneme misi Gbaka the way wey she dey whyne na waya Erema you hot like fire Erema o whyne am go down low erema Skelewu I like the way you dey whyne and Twist anamuso I like the way you shake it Turn around like a merry go round round Like a merry go erema girl skelewu I like The way wey you dey twist and whyne anamuso Erema I say give it to me and dance for me One more it makes me feel alright give it To me and dance for me one more one more Ye give to me give to me and dance for me One more till the morning light give to me And dance for me one more one more ye Oya oya time don reach every gender in This party should be on their feet you are Gonna whyne it like sey you also in make This one na swag wey you feel but me Burst it up burst it on because we can nt give It up you gat beef make you bring it up The girls are shake it up dj put it like a bit Of coco pop the way you whyne make my Heart pop erema Erema o whyne am go down low whyne Am erema whyne am go low skelewu I like The way wey you dey whyne and twist anamuso Whyne am go low low turn around like a Merry go round like a merry go erema Skelewu I like the way wey you dey whyne And twist anamuso Here here take am easy dey roll am Here here small small dey shake am Here here take am easy dey whyne am Here here small small dey shake am Here here take am easy dey whyne am Here here small small dey shake am Here here take am easy dey roll am Here here small small dey shake am o Here here take am easy dey whyne am Here here small small dey shake am Here here take am easy as you dey roll am Here here small small dey shake am Erema o erema
Writer(s): Augustine Ahmedu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out