Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
Bnxn
Bnxn
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Benson
Daniel Benson
Lyrics
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Lyrics
Marcel Larry Akunwata
Marcel Larry Akunwata
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer
Syn X
Syn X
Mixing Engineer
Milla Mix
Milla Mix
Mixing Engineer
Luke Argilla
Luke Argilla
Spatial Audio Engineer

Lyrics

(Ob', Obah) (What dem-a say?) Mm-mm, mmm (ye-ye) (Rock) (Mm, mm, oh-no, oh-no-no, no-no, no) (Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo) (Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo) (ye-ye) Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ o, which one I go chose? Ah Just wan nenepo ('po) Ko ma fi mi denge pose (pose) I say, "Make you dance with me, make you no go dey jonze" I swear, you dey poe You no know as e dey go, ah Tunbo, tunbo, gbaskẹlẹbẹ, which one I go chose? Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose, ah I say, "Make you dance with me, make you no go dey jonze" Ah, I swear, you dey poe You no know as e dey go (ye-ye) (Mm-mm) Baddie o, with all due respect See brother wey dey knack you, no get sense 'Cause he never jam you to full extent See, you never experience full wetness But mind you, I'm God sent Baby, I go need your full consent Show your ID, I dey avoid government I'm a good citizen of this continent 'Rise, O Compa' Sùn mọ mi, turn your back oh, back oh (ye) Na back to back o, back o E reach morning, pack your bag, oh No take my polo, ma ko, oh Carry and return am back, oh Come take another round, oh (ye-ye) Back oh, back oh Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ, which one I go chose? Ah Just wan nenepo ('po) K'oma fimi denge pose (pose) I say, "Make you dance with me, make you no go dey jonze" I swear, you dey poe You no know as e dey go, ah Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ, I no fit see you spit kẹlẹbẹ You too soft like fresh Agege You too hot, you need abẹbẹ Yansh be like Sandra Benede I no fit weigh the size, o meh-meh You get OnlyFans? Make I check And my favorite part, na twe-twe Ani mo l'ọmọ l'America na Her papa na commodore She like when I'm in control, oh-hh Motun wa l'ọmọ ni Ikate na The girl name na Mọdina You know she like money gan, oh-hh Which one I go chose? Ah (chose) Just wan nenepo ('po) You sha know as e dey go? Are you gonna dance with me? Oh baby, make I know Before I start to throw my money on you oh (oh-oh) Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ, I no fit see you spit kẹlẹbẹ You too soft like fresh Agege You too hot, you need abẹbẹ Yansh be like Sandra Benede I no fit weigh the size, o meh-meh You get OnlyFans? Make I check And my favorite part, na twe-twe (ye-ye) (Ye-ye)
Writer(s): Daniel Benson, Michael Adebayo Olayinka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out