Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Burna Boy
Songwriter

Lyrics

Ojo meta e O Ni se o Ojo meta eee These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there Oluwa burna Don gon Them be wan no where I come from Some people see me for London N my pocket dey high like contour And your boy fresh like Tom Tom And the girl dey gbadun me gan gan The girl dem Dey licki d gon gon Oh oh oh oh Toba je kan aye mi e le se If you looking for me I'll be on a spaceship Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o N if na me Dey looking for Tell them say my money no be play These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there Oh oh dance like this, dance like that Dance like this, dance like that Then move it like there ain't no tomorrow Move it like there ain't no tomorrow Ah na Dance like this dance like that Dance like this dance like that And move it like there ain't no tomorrow Like there ain't no tomorrow Ehn ehn Where the money dey Where the money Dey Where the money Dey na there I wan Dey demo o Demo o, Demo o Oh demo o, demo o Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there Nobody nobody nobody nobody dey
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Simbarashe Tagwireyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out