Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Zlatan
Vocals
Blaqbonez
Blaqbonez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
Songwriter
Omoniyi Raphael
Omoniyi Raphael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Northboi
Northboi
Producer

Lyrics

Ay For this life, dem wicked All the hate's not needed Emi mo mo nkan t'oju ri, k'ese toh de'be oh As a studio rat wey no get label oh Every day, I dey pray God, take away pain Cuh the business dey lonely, at this time of the day Know that it's on me to go all the way Big or broski, we dey here today, woah-woah Yeah I be bad 'till eternity ('ternity) Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity) So many things wey my eye don see Thank God say we get money (aya-ya-ya) Man, I pull up on a highway (highway) Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm) Yeah, so many things wey my eye don see Thank God say we get money Ay, say I feel blessed when I see a new day (Ibile) Blessings steady coming my way Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?) I must chop life as long as money dey I heard you calling my phone (grrrt) If no be money, oga ade, leave me alone (kuron'be jor) Same number you had when a nigga was broke I know my mama pikin, no dey call me "my bro" (no dey call me "my bro") (Okay, are you my father's son?) Ahn, say Eje wa l'oju nigga (ehn) Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn) Money in my mind forever (ehn) T'oba disturb, ko pa data (oh) Pa ironu ti, paddie, joor, ko f'ata s'enu (ko f'ata s'enu) Aso nla ko l'eyan nla, Eko l'awa, ma tele enu (ma tele enu) I be bad 'till eternity ('ternity) Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity) So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on a highway (highway) Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm) Yeah, so many things wey my eye don see Thank God say we get money If you ever look down on me, it's time to look up Moving security, make dem no shoot us Know all the way they move, dem no fit fool us Where dem dey when we poor 'till stupor? Abi na the J wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty? (Bad people too plenty) From the days of old, man, I've been high school Steady guiding both friends and foes (yeah, yeah-yeah) (Both friends and foes) (Abi na the J wey I roll) (Abi na the J wey I roll) (Holidays on roll) I be bad 'till eternity ('ternity) Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity) So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on a highway (highway) Speeding like say na more than one life dey (speeding like say na more than one life) Yeah, so many things wey my eye don see Thank God say we get money
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Ezra Enesi Onozutu, Osagie Onabun, Emeka George Akumefule Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out