Lyrics

Finish finish finish work o Finish finish finish eeeh Where them dey You said i cant make it in ph(where you dey) Ive toured around the world scatter otu for uk My pounds na large made How many wey them dey So why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey Because they use to know you as nwa ogbonye There is something wey dem no know Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh. My brother na God I dey serve they finish work Finish finish finish work oo E yeah yeah God dey finish work oo(finish finish work o) Ndi onwuwa(ndi onwuwa) Ndi asiri(ndi asiri) Ndi cho cho cho for another man wahala I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum ihe oma ma papa were were were If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee My brother na God I dey serve they finish work Finish finish finish work oo E yeah yeah God dey finish work oo(finish finish work o) You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo(enjoy oo) but when I enjoy anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa oo(nawa oo) I say nawa oo(nawa oo) nawa oo Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on my lane oo(dey on my lane oo) as you see me so(see me so) I no like okoro abegi leave me alone(alone oo) My people na God I dey serve they finish work oo Finish finish finish work oo My brother na God I dey serve dey finish work Finish finish finish work oo God e good good ee(finish finish finish work o) My own God is faithful to me(finish finish finish work o) Yeah yeah yeah yeah yeah o ain Finish finish finish work o...
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out