Lyrics

Oh yeah ahh Iye eh ah ah Yaah eeh Oh gal eeh eh eeh Oo girl yeah oh girl Gotta lotta girls wey dey see me Love to play with me Oh my love gotta lotta girls wey dey see me Wanna live with me They say i get for westside oh They say i get for northside oh But i got no one by my side oh Baby me and you go be fine Fly around in a g-five Say for this life oh Na only you i love for this life eh We met before i had this life oh Before i get money to pose eh Everywhere i go you follow eh Papparazi taking photos eh Everything they wanna know know Na only you me i know o o My Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eeh Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover My Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eeh Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eh Yeah Get up, get up, get up, get up Girl lets make love tonight Ain't no turning back on me girl I dey want this thing for life Wetin dey worry you my baby e yea yeah Make i know what's on your mind Words be cheap but actions don't lie You dey fit me well i check your profile Nobody go know so nobody for dey complain Before you go dey carry pikin one day Say you feeling it show me what the deal is Say we good together why you leaving this Girl, you and i make we fly away I wanna run for a holiday You dey burst my brain yeah Nobody a fit know yeah My Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eeh Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eeh My Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eeh Girl I Loose Control When You Leave Me Alone Baby Oh You Be My Undercover Lover Eh Yeah (End).
Writer(s): Uzezi Oniko, Okiemute Evawero Oniko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out