Lyrics

For the people, dem love me For the people, they got me I see the way you support me Am thankful ah ah Everyday I dey work o, make I no disappoint o Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah Abi you no know oh, iya o le ri mi oh Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah I don make am oh, the hustle don pay now For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah I don make am o, dem know my name now God answer my prayer, see bad belle no dey see me oh Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, mo so ri re o This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me So I can totally spoil you, shower you with the finest things Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer Adura tigba, adura ama gba lo 'o Some people don't know, iya o le ri mi oh Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah I don make am oh, the hustle don pay now oh For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah I don make am o, dem know my name now oh God answer my prayer, see bad belle no dey see me now Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, mo so ri re o
Writer(s): Oladipupo Olawale Olugbemi, Simisola Bolatito Ogunleye, Remilekun Abdulkalid Safaru Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out