Lyrics

One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli But them say they no wan gree One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli But them say they no wan gree Which kind gbedu I never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Which kind gbedu I never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Oya who dey form boss where we dey (Nobody) Who be chair man where we dey (Nobody) Who dey form king where we dey (Nobody) Who be honorable where we dey (Nobody) Oya who dey form boss where we dey (Nobody) Who be chair man where we dey (Nobody) Who dey form king where we dey (Nobody) Who be honorable where we dey (Nobody) Tell me, tell me, who wan dey form boss Aki fese sha kiri we no dey gum boss 2sec tawole bai everywhere just bust Je rap lenu like say, like say we dey chop buns Nisi ti level mi ti change Gbogbo won fegba kilishi Nigba ti chidinma rimi ni show ofe ya pics Obe mi oni please,don't do me like this Hotkid oma ti blow oma ti di celebrity Any little thing wey we do them dey complain Tell that your guy not to frustrate me I dey jeje for my lane Ojuelegba down to costain Dem complain Tell that your guy not to frustrate me Iyee For my lane Ojuelegba down to costain Which kind gbedu I never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Which kind gbedu I never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Oya who dey form boss where we dey (Nobody) Who be chair man where we dey (Nobody) Who dey form king where we dey (Nobody) Who be honorable where we dey (Nobody) Oya who dey form boss where we dey (Nobody) Who be chair man where we dey (Nobody) Who dey form king where we dey (Nobody) Who be honorable where we dey (Nobody) One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli But them say they no wan gree One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli But them say they no wan gree
Writer(s): Adeola Moshood Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out