Lyrics

Yo lo-lo-lo-lo Bad, Baddest Oh no-no-no-no Oh no-no-no-no, yeah Oh no-no-no-no Shekpe I don tire to complain All of the matter and palava wey don jaburata Mara-ra-ba, Alaba down to Costain, ah Omo the people don tire Their strength e quench patapa Wan' know the day now When the situation go change oh Wan' know the day now When people go stop to hate oh Wan' know the day now (ahh) When people go start to use their brain oh Wan' know the day now When dey go stop use us play oh yeah Dem been para oh (ge-ge-ge) Angry mob dem kill barawo Back in Aba Burn e the body, dem do am like nama oh Dem konk him ogor oh (ahh) Wipe am two by two, hin jaapa oh Fall for gutter oh (ahh) Olopa don show, everybody don kawa oh Call him mama Olopa don show, everybody don jaapa oh (yeah) This country na wa (yo lo-lo-lo-lo) This country na wa (ye le-le-le-le-le-le) This country na wa (yo lo-lo-lo-lo) This country na wa (ye le-le-le-le-le-le) Baddest Chai governor, pkaniti niti dormornor Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor Kpos The masses they para 'cause raba no dey Every second, na hour brozay Politicians dey loot us Olopa dey shoot us Abobi try hook us, say "yawa mogbe" Ah, e dey weigh me sometime Say brother turn against his brother for life Say mother turn against her daughter, but why? I say I no hear you, you tell me "kpor why?" Eight years ago My man Chine dem kpef am He say who say dem know, say Aboy dem lef am Them no gree shef am Fuel dey scarce, fuel dey scarce Dem set my boys on fire and nobody gree quench am Dem been para oh (ge-ge-ge) Angry mob dem kill barawo Back in Aba Burn e the body, dem do am like nama oh Dem konk him ogor oh (ahh) Wipe am two by two, hin jaapa oh Fall for gutter oh (ahh) Olopa don show, everybody don kawa oh Call him mama Olopa don show, everybody don jaapa oh (jaapa oh) Yayy This country na wa (yo lo-lo-lo-lo) This country na wa (ye le-le-le-le-le-le) This country na wa (yo lo-lo-lo-lo) This country na wa (ye le-le-le-le-le-le) Chai governor, pkaniti niti dormornor Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor Don't know Make way, bad boys comin' through Ajebo Hustlers Kpos lifestyle Baddest It's STG Partyy
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, George Dandeson, Precious Isaiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out