Music Video

E Kelly & Mr Eazi - Need Somebody [Official Audio]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
E Kelly
E Kelly
Performer
Mr Eazi
Mr Eazi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
Emmanuel Kelechi Nwosu
Emmanuel Kelechi Nwosu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
E Kelly
E Kelly
Producer

Lyrics

Din da da di din din It's your boy Eazi It-t-it-it-it's E kelly I know you looking for a guy wey go give you loving 'Cause you tired of dem guys wey dey give you stories Man wey go hold you tight when you feeling lonely (Ye) And e go do your body right, e go eat that groceries I know you need somebody Need somebody (I know) You need somebody You need somebody Baby girl you need somebody You need somebody Wey go work that body You need somebody You need someone like me, me, me, me You need someone like me Eazi Girl you need someone like me (Ye-e-yeah) Zagadat You need a man wey go do you right No need the one wey go do you wrong Love you when the time is right Give you all day 'til you're feeling nice You need somebody To work your body Baby you need me And you will be fi-i-i-i-i-ine I know you need somebody Need somebody You need somebody You need somebody Baby girl you need somebody You need somebody Wey go work that body You need somebody You need someone like me, me, me, me You need someone like me Eazi Girl you need someone like me (Ye-e-yeah) I know you need somebody Need somebody (I know, I know) You need somebody You need somebody Baby girl you need somebody You need somebody Wey go work that body You need somebody You need someone like me, me, me, me You need someone like me Eazi Girl you need someone like me (Ye-e-yeah) Zagadat
Writer(s): Tosin Ajibade, Emmanuel Kelechi Nwosu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out