Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
DJ Coublon
DJ Coublon
Songwriter
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Coublon
DJ Coublon
Producer

Lyrics

Vado DJ Coublon Krrii Jaho jaho Jaho jaho You dey do as them dey do Oga do wetin you know You better know who you are You better know who you are As you come this life alone Na so you go leave this life alone o You better know who you are(ooh) You better know who you are Oro e lowo Oro e lowo oluwa lo wa Oro mi lowo Oro mi lowo oluwa lo wa He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de If you talk, you must to do And when you lie, you know the truth You better know who you are You better know who you are When dem say you don dey hold o Brother keep am on a low No let anybody know Na money go give you fake sweetheart Oro e lowo Oro e Lowo oluwa lo wa Oro e Lowo Oro e Lowo oluwa lo wa He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho Jaho Jaho Jaho jaho Jaho jaho Jaho
Writer(s): Charles Ugochukwu Akwuba, Oluwatobiloba Sikiru Anidugbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out