Music Video

Burna Boy - 20 10 20 (Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
Gaetan Judd
Gaetan Judd
Songwriter
Keven Wolfsohn
Keven Wolfsohn
Songwriter
Paul Bogumil Goller
Paul Bogumil Goller
Songwriter

Lyrics

Shey you never hear? About the things wey happen there Abi your eye never clear Mankind so wicked I talk about my government Open your mind and your ears Wetin happen? Shey na jazz o Make my people suffer, suffer All their yanshes don dey open Everythin' don scatter, scatter Twentieth of October, 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so water o, water runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder The Chief of Staff, the Commander And the Army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo ijoba All your atrocities All of your corner corner Make all the deadbody Disturb you for your dreams The money wey you thief yapa for your aza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter 'Cause you no go get job if you no know Godfather The Chief of Staff, the Commander And the Army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo ijoba All your atrocities All of your corner, corner Make all the deadbody Disturb you for your dream Twentieth of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so water o, water runaway my eyes Nothin' you go talk wey go justify the case of their murder We give them many chances Them fail my people And When we cry for justice Them kill my people Walahi all of you Their lives are on you We no go ever forget all the youths Wey die for tollgate Ah, ay, ah, ay, water runaway my eye Ah, ay, ah, ay, water runaway my eye (Shoot! "Let them shoot, let them shoot") (No problem, no problem) ("Everyone sit down, sit down, sit down") (That is why, that is why they offed the light, yes!) (And this one survived, other people, ah) (They've been shot and killed) Twentieth October 2020
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Gaetan Judd, Paul Bogumil Goller, Keven Wolfsohn Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out