Lyrics

See me no give you chance oh my baby Your body fire brought me every dragon Baby, I no fit lie u'is a bad one And when you burst and whine u d center of attraction Maami all I wanna do, is to put my things all over you Deja vu how it feels Like we already falling in love (in love, in love) Be like say we don do am before (before, before) Mon se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ People wey no see dem go hear Na man we dey reason dey scratch byah byah; make you dey hear Mo se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ I just want to hold your body jeje I no got fit do am without your help (ugh) So why your voice dey halla halla Like say no be your choice to follow follow Abi your boy from twitter gan I get different styles to ginger you Maami all I wanna do, is to put my things all over you Deja vu how it feels Like we already falling in love (in love, in love) Be like say we don do am before (before, before) Mo se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ People way no see dem go hear Na man we dey reason dey scratch byah byah; make you dey hear Mo se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ I just want to hold your body jeje I no got fit do am without your help (ugh) Eh woo People make me telli you somtin' If you see fine girl wey you gbadun her body She tell you say the man wey she follow come na her cousin Then you come discover that he really wasn't, (Eh woo) Say if you give me chance my baby You no go ever need another man o my baby I say make I show you things wey no go understand e my baby, (Eh eh eee) I dey see am for your face say you want to come around e my baby, (Eh eh eee), (eh woo) Maami all I wanna do, is to put my things all over you Deja vu how it feels Like we already falling in love (in love, in love) Be like say we don do am before (before, before)
Writer(s): Mark Hill, Craig David, Damini Ebunoluwa Ogulu, Jay Ashford-busia, Kofi Abrefa Busia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out