Lyrics

Ricky (Sound Boy) de ooo yeah Vybez oo oh oh oh oh oh Baby stay with me i no be badman Gimme special loving and i go dey your side Sexy body you dey pon my mind You too sweet girl i no fit con decline No be lie girlie you too fine oo Pretty eyes please don't leave me go Wetin man fit do without you ooo Orekelewa be my Lady ooo No lie Love is a drop But you gimme so high and I'm getting addicted o Put you inna plane and fly you away just me and you baby oo When I dey with you When I dey with you, you dey gimme happiness ooo Baby nah you ooo Nah you be the loml o ahh You are the Love of my life The Love of my life Everybody know you are the Love of my life Am i your Loyl The Love of your life Everybody know you are the Love of my life Baby moh be my Angelina Come to me make you come to me now Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah wey no dey similar) Baby moh be my Angelina Come to me make you come to me now Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah yeah yeah) Gimme dutty whine Love of my life Keys to my hearts Apple Of my eyes Stay by my side My ride or die Girlie no be lie I go dey by your side Girlie no intruder Me and you forever I go dey your side nah Baby no go bother Me i be your guy nah Shawty you're Special Body make me shiver No lie Love is a drop But you gimme so high and I'm getting addicted o Put you inna plan and fly you away just me and you baby oo When I Dey with you When I dey with you, you dey gimme happiness ooo Baby nah you Nah you be the loml ahh You are the Love of my life The Love of my life Everybody know you are the Love of my life Am i your Loyl The Love of your life Everybody know you are the Love of my life Baby moh be my angelina Come to me make you come to me now Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah wey no dey similar) Baby moh be my angelina Come to me make you come to me now Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah yeah yeah)
Writer(s): Miracle Vybes Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out