Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwadamilare Prince Badmus
Oluwadamilare Prince Badmus
Songwriter

Lyrics

Too much sauce on it Fi the girl dem Woo woo She tell me dammy tnt sing for me You got me lost in the way that you move Trynna take my shot like a sniper Every little thing that you do Gets my head up in the cloud now Don't let them talk us down Don't let this moment pass us I'm hoping we could last For a lifetime Make you no fall my hand oh Pretty young thing Tell me what you like I no go lie say na you i wan dey kpoko Everyday and night Anywhere we dey I wan dey feel your loving Pretty young thing Tell me what you like I no go lie say na you i wan dey with oh Everyday and night Me i no go lie I wan dey feel your body oh I don fall yakata for you Anything wey you talk i do You got me acting like a mumu And everything wey i talk na true I don fall yakata for you Anything wey you talk i do You got me acting like a mumu And everything wey i talk na true So no wayo My baby no wayo oh I no go no wayo I no go do you no wayo oh Oh baby No wayo uh No wayo oh I no go no wayo I no go do you no wayo oh No other person fit to take you from me No other person wey i fit to commit to No other person wey i need to convince That you the only one the only one i'm into Maybe we go could for a ride Take you on a trip to the places that you like Show you many things wey go really blow your mind And when the time is right we go soji oh I don fall yakata for you Anything wey you talk i do You got me acting like a mumu And everything wey i talk na true I don fall yakata for you Anything wey you talk i do You got me acting like a mumu And everything wey i talk na true So no wayo My baby no wayo oh I no go no wayo I no go do you no wayo oh Oh baby no wayo No wayo uh No wayo Baby no wayo oh I no go no wayo No wayo I no go do you no wayo oh Baby no wayo oh Oh baby no wayo No wayo uh No wayo Baby no wayo oh I no go no wayo No wayo I no go do you no wayo oh Baby no wayo oh Too much sauce on it
Writer(s): Oluwadamilare Badmus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out