Lyrics

Ahn ahn ahn Uhn uhn uhn ahn ahn Uhn uhn uhn ahn ahn Uhn uhn uhn ahn ahn I no come life to dey suffer I just wan dey on my vibe and chills Plenty money for my aza Kowo ma tan, i dey find money oh Wetin i do e no concern you Wetin i know na wetin man dey do I dey my line line oh oh I dey my line line oh oh Ahn ahn I no dey like to dey stress on God (on God) I just dey move I depend on God (on God) I need money i dey call on God (on God) Too many doings for my head on God (on God oh) Shout out to those wey don dey on God (on God) All of my gees wey don dey support (Support) I just dey move i dey cruise on God (on God) Tipe tipe the boy e don dey hot Only thing i dey for na enjoyment I no dey like to dey endure ment You call my line na for enjoyment You know the vibes e be enjoyment Enjoyment I no dey like to dey endure ment You call my line na for enjoyment You know the vibes e be enjoyment Eni to lowo ko pe mi oh Eni to l'ola ko pe mi oh Eni to mo way ko pe mi oh Ah ahnnnn Kon pe mi o Adeleke pe mi oh (ge ge) Adenuga pe mi oh (ge ge ge) Elumelu pe mi oh (ge ge) Ah ahhhnn Kon pe mi oh I no dey like to dey stress on God (on God) I just dey move I depend on God (on God) I need money i dey call on God (on God) Too many doings for my head on God (on God oh) Shout out to those wey don dey on God (on God) All of my gees wey don dey support (Support) I just dey move i dey cruise on God (on God) Tipe tipe the boy e don dey hot Only thing i dey for na enjoyment I no dey like to dey endure ment You call my line na for enjoyment You know the vibes e be enjoyment Enjoyment I no dey like to dey endure ment You call my line na for enjoyment You know the vibes e be enjoyment
Writer(s): Oluwadamilare Prince Badmus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out