Lyrics

Hmm Oh yeah Damilfice pon da ting Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Working for the daily bread For this money thing Forget all the gyalie dem Na me wey Dey worry dem When I drop the Gbedu Nobody contest I see dem judging me For the choices I made Judging me for the sounds I create Dem think say dem fit match my pace But nobody fit touch my grace Bad man like me no send dem Make dem dey talk their own Wish me anything that you wanna Me I go dey wish you good Bad man like me no send dem Make dem dey yarn their own Wish me anything that you wanna Me I go dey wish you good Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Dem say everyday for the hustle One day for the hustler Me I Dey pray make I popular Make dem hear my song for America Make dem dey feel my gbedu Make dem hear my jam make dem feel good I'm doing the best that I can do Leaving the rest to Jah Make e bless my way Make e take away the pain Make e show me the way Me I wan make this paper Make e bless my way Make e take away the pain Make e show me the way Me I wan make this paper Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Hmm Yeah yeah Damilfice pon da ting Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too Eledumare cover me Eledumare cover you too Blessings no go far from me Blessings no go far from you too
Writer(s): Damiloa Yisa Ahmed Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out