Lyrics

Wetin man go do baby boo I'm sorry oh Wetin man go do baby boo I'm sorry oh Wetin man go do baby boo I'm sorry oh Gel I'm sorry oh, I'm sorry oh No believe when I tell you say I no go do again When I tell you say you no be my type again oh Cos na only you wey really know the things the things wey I like No believe when I tell you say I need some time to think Cos na only you wey really dey my head Edey reach two weeks and I don dey miss the thing E reach like that Tell me wetin I go do, wetin I go say to say I'm sorry Baby tell me wetin I go do wetin man go do to say I'm sorry I wonna make a radio request to say am sorry I wonna make a radio request to say I'm sorry Anytime wey I see your post naso my heart go catch fire And anytime wey them dey play your song Na so my heart go jump wire Baby see oh baby see make another man No touch that thing, I got everything You need but I need you to feel complete Baby see oh baby see make another man No touch that thing Tell me wetin I go do, wetin I go say to say I'm sorry Baby tell me wetin I go do wetin man go do to say I'm sorry I wonna make a radio request to say am sorry I wonna make a radio request to say I'm sorry Radio play my music make my baby start to fire the dance... aaahn Dj play the music make I spay my baby on the dance... aaahn Dj play the music make I spay my baby on the dance... aaahn Tell me wetin I go do, wetin I go say to say I'm sorry Baby tell me wetin I go do wetin man go do to say I'm sorry I wonna make a radio request to say am sorry I wonna make a radio request to say I'm sorry
Writer(s): Oviemuno Oriero Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out