Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Best
Best
Guitar
Michael?
Michael?
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Oviemuno Oriero
Oviemuno Oriero
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Muno
Muno
Producer
Kultcha Mix
Kultcha Mix
Mixing Engineer
Champion One Entertainment
Champion One Entertainment
Producer

Lyrics

Tell me why this love go dey complicated Cos as I dey so me I know I need to make a decision eey I chop belle full so I feel constipated How me I go choose between number one and first oh eyy Somebody save me cos I'm tangled I am caught in the middle and I feel like I'm lost in the jungle Somebody save me cos I'm tangled I know say you know say we know say Say water don pass garri oh I love you in a special way, but in my heart She's in a better place when I was looking for some better days yeh I know you give me better baby But then she gave me in a special way Na you be my energy, but na she be my medicine yeh There's no doubt baby you are my sunshine When I vex baby she make me calm down See the confusion wey me don enter Jollof shey Naija or Ghana As a man oh wetin you dey find for another woman You go see for another woman Another thing another woman so why Somebody save me cos I'm tangled I am caught in the middle and I feel like I'm lost in the jungle Somebody save me cos I'm tangled I know say you know say we know say Say water don pass garri oh ooooh Water don pass garri oh oooohhh Water don pass garri oooooooh
Writer(s): Oviemuno Oriero Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out