Lyrics

Yeah man (yo) Brand new, Zlatan Ibile, Bella Shmurda go shock una I thin' you don see am? (Ibile) Say, I don dey ball like Roger Milla Lyrically, yeah, I'm a killer Ask for your ghetto, I'm a winner Dem no gree, ask dem, dem know, ah Oya, bami pe Sarafina K'owa 'le pelu Omotena I just get a new Range Rover On my way, yeah, to see my mother Won polongo, se won polongo? Say, I don go (Bella don blow) Ah, maami wan polongo Shey won polongo? Say, I don blow, yeah-yeah Maami won polongo Yeah, won palanga Say, I don go (Bella don blow) Ye, maami wan polongo Ye, won palanga Say, I don blow Oya, oya Won ni Omotena, no If you no give me chance Fatima ni mo ma do I give you all my money still, you do me wayo Wayo, wayo Baby, say, me, I no go go Gbagbe Yemassee, I can be your Commando Baby girl, tinba fun won ni one blow, seven die One blow, dem go die one oh (one) Iye me, iye me oh T'oba rimi, won s'oro mi l'eyin T'oba rimi, Olohun ngbo, won a le oh Yeah, iye me, iye me oh Ice on, dem no fit shake am Olohun ngbo, talo fe be oh? (Yo) Say, I don dey ball like Roger Milla (Roger Milla) Lyrically, yeah, I'm a killer (I'm a killer) Ask for your ghetto, I'm a winner Them no gree, ask dem, dem know, ah (astala, astala) Oya, bami pe Sarafina (Sarafina) K'owa 'le pelu Omotena (oh-oh, 'Tena) I just get a new Range Rover On my way, yeah, to see my mother (see my mother) Ahn, won polongo, shey won polongo? See, I don go (Bella don blow) Ahh, maami wan polongo Shey won polongo? Say, I don blow, yeah-yeah (Bella don blow) Maami won polongo Yeah, won palanga Say, I don go (Bella don blow) Ye, maami wan polongo Ye, won palanga Say, I don blow (astala, astala) Say, I don dey ball like Roger Milla (Roger Milla) Lyrically, yeah, I'm a killer (I'm a killer) Ask for your ghetto, I'm a winner Them no 'gree, ask dem, tdem know, ah (astala, astala) Oya, bami pe Sarafina (Sarafina) K'owa 'le pelu Omotena (oh-oh, Omotena) I just get a new Range Rover On my way, yeah, to see my mother (see my mother) Won polongo, shey won polongo? See, I don go (Bella don blow) Ahh, maami wan polongo Shey won polongo? Say, I don blow (Bella don blow) Maami won polongo (Won polongo, I don blow) Bella don blow (Won polongo) polongo (polongo) Astala, astal' (It's STG) (Yo) (Yo Rexxie pon dis one)
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Akinbiyi Ahmed Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out