Lyrics

It's Tspize beat It Victor AD na na na yeah Aih Spiritual Them still they ask of me o Them claim them no know me Them want to hear story They claim na dem holy I give them action film And now they run from coast to coast Make them find the post Abra oluwa we no dey boast aa All I need is love from you my fans If them like them say we razz Shey na God na em bring us out Their opinions no dey count Leave them make them write all sort of things and talk Say we no go make am brother Say I focus on making it as I go down on my knees and Pray Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket e Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket ee They no know how the story start And if they want it i take them to the start ee Back and forth they press restart Say i no go give them chance make them go restart aim Them make we set to left to come this far One hit wonder wey don come this far One song 25 new countries If them claim them go school make dem do the counting All I need is love from you my fans If them like them say we razz Shey na God na em bring us out Their opinions no dey count Leave them make them write all sort of things and talk Say we no go make am brother Say I focus on making it as I go down on my knees and Pray Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket e Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket ee Said who God has bless no man can curse E no go bad if we look good of course Keep your circle small no let them cross Cause na you them go play if the journey pause Say oh no Oh no You can't afford to go broke See them want us make we go slow But na private jet we go take go Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket e Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket ee Mixing Xeeno Foster
Writer(s): Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out