Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
Songwriter
Emmanuel Oluwatimilehin Aladeloba
Emmanuel Oluwatimilehin Aladeloba
Songwriter
Simisola Ogunleye
Simisola Ogunleye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TMXO
TMXO
Producer

Lyrics

In my lifetime In my lifetime People I fit die for dem be like 2 Everybody no go like am Dem no go like am I wanna be me don't wanna be like you Some ah dem dey want to gum body Where dem dey dey when I be nobody If I talk true dem ah come for me But if dem talk true dem want my company Big love to mama she raised a man (a Young King) And Blessings to friends that hol me down (for loving me) More life to the fans you changed my life (ese) And Bigs up to me I never give up I just wanna win win In this life of sin sin Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Omo ope just wanna win win Wahala ko kan mi mi Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Win win Win win Win win Win win Wetin no killi killi me Better never come back Suffer suffer Omo see my throw back Winning so sweet I'm not tryna lose Don't wanna go down Omo I refuse Ahead ahead I dey run my race I give dem gap but them still dey chase Winner man make you give me space Big love to mama she raised a man (a Young King) And Blessings to friends that hol me down down down (loving me) More life to the fans you changed my life (ese) And Bigs up to me I never give up I just wanna win win In this life of sin sin Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Omo ope just wanna win win Wahala ko kan mi mi Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Win win Win win Win win Win win In my lifetime In my lifetime People I fit die for dem be like 2 Everybody no go like am Dem no go like am I wanna be me don't wanna be like you
Writer(s): Emmanuel Aladeloba, Simisola Ogunleye, Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out