Credits
PERFORMING ARTISTS
Runtown
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Douglas Jack Agu
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
If I call you baby
No go dey worry about who dey call me baby, baby
'Cause if I call you my baby, omo
Only on you I’m concentrating
[Chorus]
I don’t know what to do
Tell me, what do I do?
When it’s all about you
Darling, what do I do?
See, I don’t know what to do
Tell me, what do I do?
When it’s all about you
Darling, what do I do?
[Bridge]
Yeah, yeah, yeah-yeah
Woah-woah, woah-woah
Yeah, yeah, yeah-yeah
Woah-woah, woah-woah
Yeah, yeah, yeah-yeah
Woah-woah, woah-woah
Yeah, yeah, yeah, yo
[Verse 2]
See, I been waiting all night
All night is a very longtime
Come dey tell me bye bye
How I want take survive
See, I been waiting all night
All night is a very longtime
Come dey tell me bye-bye
How I want take survive
[Verse 3]
Pussy power no go kill man pikin
No fit understand this kind feeling
Wey I no dey look other woman
Swear, I no dey look other woman
Anybody wey go try come between
Sixteen, run a man missing
Baby, you all I’m wishing
[Chorus]
I don’t know what to do
Tell me, what do I do?
When it’s all about you
Darling, what do I do?
See, I don’t know what to do
Tell me, what do I do?
When it’s all about you
Darling, what do I do?
[Bridge]
Yeah, yeah, yeah-yeah
Woah-woah, woah-woah
Yeah, yeah, yeah-yeah
Woah-woah, woah-woah
[Verse 4]
See, I been waiting all night
All night is a very longtime
Come dey tell me bye-bye
How I want take survive
See, I been waiting all night
All night is a very longtime
Come dey tell me bye-bye
How I want take survive
Written by: Douglas Jack Agu

