Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sadiq Onifade
Sadiq Onifade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sadiq Onifade
Sadiq Onifade
Lyrics
Alagwu Chigozie Michael
Alagwu Chigozie Michael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sadiq Onifade
Sadiq Onifade
Producer
Alagwu Chigozie Michael
Alagwu Chigozie Michael
Producer

Lyrics

Give her anything she want, pronto, pronto Baby, you're my number one, pronto, pronto Me I no go let you go, pronto, pronto (Mad) She no dey press She tell me, baby, she no want stress She got her own, so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me, I no dey press Give me your loving, don't want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press Oh, na-na-na Baby, no make me go all-la-la out Press on your buttons all na-na-na-night I won't press your feelings, I won't cross those lines, yeah I know so many will tell you lies Lie on my past so that we can divide It's no lie for you, I go all-la-la out For you, anything, I go all-la-la out, yeah And I don't wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I'm looking in your eyes Love it when you smile and you're giving me that whine Yeah-yeah-yeah, don't like Wasting my time, pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see Only thing I need is the way you make me feel, yeah She no dey press She tell me, baby, she no want stress She got her own, so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me, I no dey press Give me your loving, don't want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press I ain't never make you wait, pronto, pronto Give her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me I no go let you go, pronto, pronto I ain't never make you wait, pronto, pronto Give her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me I no go let you go, pronto, pronto Oh, na-na-na Your touch is spiritual, human-divine The way you dey make go all-la-la out Chop all my money, go all-la-la out, yeah I need you every day by my side If you trust me with your heart, I won't let you cry If you trust me with your body, I won't let you drown For you, anything, I go all-la-la out, yeah And I don't wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I'm looking in your eyes Love it when you smile and you're giving me that whine Yeah-yeah-yeah, don't like Wasting my time, pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see Only thing I need is the way you make me feel, yeah She no dey press She tell me, baby, she no want stress She got her own, so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me, I no dey press Give me your loving, don't want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press I ain't never make you wait, pronto, pronto Give her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me I no go let you go, pronto, pronto I ain't never make you wait, pronto, pronto Give her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me I no go let you go, pronto, pronto I ain't never make you wait, pronto, pronto (she don't pressure me, she only let be) Give her anything she want, pronto, pronto (where I wanna be, I never let go) Press her button, make she come, pronto, pronto (stick with me, I'll never let you go) Me I no go let you go, pronto, pronto (I never let you go, pronto, pronto) I ain't never make you wait, pronto, pronto (she don't pressure me, she only let be) Give her anything she want, pronto, pronto (where I wanna be, I never let go) Press her button, make she come, pronto, pronto (stick with me, I'll never let you go) Me I no go let you go, pronto, pronto
Writer(s): Michael Alagwu, Sadiq Onifade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out