Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Favour Eyakware
Favour Eyakware
Songwriter

Lyrics

Oh yea yea Ouh ahn ahn Ohhh ah na Dem be no one see us win Dem be no want make I drink water drop cup Take a look at me Odiegwu am highly favoured Oo Am highly blessed o I Dey give dem ginger Oo Wey Dey pepper all of my enemies ahn ahn Ah ah ah (Looku Looku) Ah ah ah ah (O Looku le le) Ah ah ah (Looku Looku) Ah ah ah ah (O Looku) Owu no go blow you (Amen) Blessing repete (Amen) Baba God design am Dem no go evict you (Amen) E go clear for their eyes (Amen) Dem go sh*t for their knicker (Amen) Baba God pin dem Won sare kaba kaba o (Amen) Now they've seen that Glory of the Lord is at work in me Am blessed, your blessing dey follow me Plenty plenty blessings Dey follow me Odogwu has done it for me Highly favoured on God Ah ah ah (Looku Looku) Ah ah ah ah (O Looku le le) Ah ah ah ah ah ah ah ah (Looku Looku) Ah ah ah ah (O Looku) Owu no go blow you (Amen) Blessing repete (Amen) Baba God design am Dem no go evict you (Amen) E go clear for their eyes (Amen) Dem go sh*t for their knicker (Amen) Baba God pin dem Won sare kaba kaba o (Amen) Owu no go blow you (Amen) Blessing repete (Amen) Baba God design am Dem no go evict you (Amen) E go clear for their eyes (Amen) Dem go sh*t for their knicker (Amen) Baba God pin dem Won sare kaba kaba o (Amen) Ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah
Writer(s): Favour Eyakware Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out