Lyrics

Uhlele Who get the final say Oluwa Noni o Oh no no yai yai 94 na when dem born me Look mi face I get no burden Have been working all my life Mama told me you are the prize I got robbed in broad daylight I realize dem don dey spy He punch my eye Look mi face Don dey red Anti case I leave the case cos God don kpai dem Dem feel say dem don turn python Cun dey para for who no send dem Dem no gree drop my matter Dem be raise eyebrow for me Dem say see The boy dirty Egba mi o Oh lord ye e ye ye e ye e Filomena Aunty bisi o God don do am for me Look at sanmi o my paddi o Filomena Aunty bisi o God don do am for me Look at sanmi o my paddi o Get evidence Confidence, no offence God do am No be say we don dey brag No dey vex Na God be the formula Get evidence Confidence, no offence God do am No be say we don dey brag No dey vex Na God be the formula Dem tell me it's all over (Jehovah) But you butter my bread go far, he go far My cup don run over (over) I no fit contain o wo wu wo Who born the poor boy Who born the poor boy Wey dey winning go (Oluwa noni) Who born the poor boy Who born the poor boy Wey dey winning soul (Oluwa noni) Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (uhlele) Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (oh nuh) Filomena Aunty bisi o God don do am for me Look at sanmi o my paddi o Filomena Aunty bisi o God don do am for me Look at sanmi o my paddi o Who born the poor boy Who born the poor boy Wey dey winning go (Oluwa noni) Who born the poor boy Who born the poor boy Wey dey winning soul (Oluwa noni) Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (uhlele) Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (oh nuh) Who get the final say, final say (oluwa Noni o) Final say, final say (Oluwa Noni o)
Writer(s): Favour Eyakware Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out