Lyrics

Another banger! Oya baby, jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh Hmm, Omotola you dey boost my da-da, whoa-whoa-whoa-whoa I like it when you dey call me Da-da, whoa-whoa-whoa-whoa Other girls, they dey bu-bu, ga-ga, whoa-whoa-whoa-whoa Only you be my baby pana, whoa-whoa-whoa-whoa Where you dey o when I dey call your phone You no dey pick my call, baby, wetin your friends don talk? Shey na because I be star, dem talk say I dey get many girls Me I no go lie, I dey get, but baby, na you I choose Come, baby Juma, gimme sugar, you dey gimme sugar Plenty calories dey for your sugar o, hmm Come, baby Juma gimme sugar o Ginger, you dey pull my trigger Jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh Hmm, no mind them, all of them they go deceive you o Hmm, if I tell you say, "I love you", baby, dey believe me o Hmm, they dey use corner eye, all of them they dey jealous you o Hmm, if I give them chance, all of them they go dey rush me o Dey rush me o (tell me why you con dey vex for me o?) Baby, no dey vex for me o Anytime wey you dey vex, I go give you, muah I go give you mmm, hmm, Obianuju (this you love na juju, juju, juju) Oya baby, jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh Hmm, Obianuju, say this love is true You dey make me do like fool Hmm, hmm, Obianuju, hmm, this love is true You dey make me do like fool
Writer(s): Michael Ovie Hunter, Devin Williams, Dylan Graham, Divine Ikubor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out