Lyrics

(P) Another banger (banger) Smooth criminal, Michael Jackson Óyà, who you want ta si? Ehn-eh Look twice, make you know who you dey talk to Before you go yarn (shh) Your babe dey find me for outside She lie say she wan go piss (yeah) Me and my guys make more money than you yearly My G, listen How am I living exotic? What am I wearing? It's foreign What am I drinking? It's Scottish All of my exes, I'm sorry I know your life is boring Please, do not disturb me When I am working, I'm working When I am playing, I'm playing My payment, please, don't delay it If you don't give me, I'll take it Pepper them Pepper nah, pepper nah-ah Pepper nah, pepper nah-ah, yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Ọmọ ńlá, ah, ọmọ, ṣ'o ja? If I withdraw money, you go jaa-ah Smooth criminal, ah Pepper them Pepper nah, pepper nah-ah Pepper nah, pepper nah-ah, yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Ọmọ ńlá, ah, ọmọ, ṣ'o ja? If I withdraw money, you go jaa-ah Smooth criminal, ah Óyà, wetin dey smell, oh? Na doings (ehn), are you in (ayy) your feelings? (Ehn) You say I be thief, you no catch me I'm too good for your comparison Me and you, not the same thing Ọga ńlá, prince of Afrobeat I be wild animal, redana Every day, I dey break your agenda (gbe fún, jọ) If una leave me, I go dey vex, dey go, show una kolo Oil dey my head, orobodo for my bololo I no dey get fomo, I dey hustle my kobo I no dey wash anybody like shampoo Yea-yea, they say Rema don show All of dem ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja How am I living exotic? What am I wearing? It's foreign What am I drinking? It's Scottish All of my exes, I'm sorry I know your life is boring Please, do not disturb me When I am working, I'm working When I am playing, I'm playing My payment, please, don't delay it If you don't give me, I'll take it Pepper them Pepper nah, pepper nah-ah Pepper nah, pepper nah-ah, yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Ọmọ ńlá, ah, ọmọ, ṣ'o ja? If I withdraw money, you go jaa-ah Smooth criminal, ah Pepper them Pepper nah, pepper nah-ah Pepper nah, pepper nah-ah, yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Ọmọ ńlá, ah, ọmọ, ṣ'o ja? If I withdraw money, you go jaa-ah Smooth criminal, ah
Writer(s): Divine Ikubor, Peace Emmanuel Oredope, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out