Listen to Anymore (feat. Phyno) by Victor AD

Anymore (feat. Phyno)

Victor AD

Afro-Beat

38,736 Shazams

Lyrics

(Victor take time oh) (Take time for my house) (Them go kill you, kill you throw way for nothing) Victor, abeg leave this people, they go kill you oh They ready to kill you well-well Yeah Your love is slow Somethin' like a Lagos traffic Girl, I dey hold up for you And I go hold up for you Your love is focus Somethin' I can never practice Baby girl, you too get tactics You draw attention, you be artists Your love no focus Wahala for who no get tactics But thanks be with God not the Baptist No dey do like say you no notice Love don't leave here anymore, oh-ohh Say, love don't leave her anymore, oh-ohh Say, love don't leave here anymore Don't go, don't go Love don't leave here anymore, ohh Yeah You see, never wanna ever live my life without you The place I wanna stay na beside you Your fire is too hot to handle Turn me into a fool because say I chop your apple Negodi, you dey show me love sor-sorm wego di Mana ago gu you come near my energy So, get the fuck out of my memory Wetin I never see? Wanna be your king, make you call me your Opa But, wetin I receive no be wetin I order La ki si gbegidobi gba guy wedorka If I begin yarn you wetin dey in my matter Shey I tell a guy say I fit die for your matter? But after mmachorputa na asa na ubu actor Nka na reason na background another chapter And now I know that love don't leave you here anymore Love don't leave here anymore Don't go, don't go Love don't leave here anymore, ohh Before I talk one, you talk two Emotional blackmail, you dey cry too I dey say "sorry" for things I no do Omo, I no get choice, I just have to Because I carry Rebecca, you dey carry come Na person bill, I carry car when she carry come Oh baby, take it easy na love me I carry come And I say "no nothing" wey me I love you Your love no focus Wahala for who no get tactics But thanks be with God not the Baptist No dey do like say you no notice Love don't leave here anymore, oh-ohh Say, love don't leave her anymore, oh-ohh Say, love don't leave here anymore Don't go, don't go Love don't leave here anymore, ohh Love don't leave here anymore (Xtraordinaire) (Ladies and gentlemen) Na person bill, I carry car when she carry come Wahala for who no get tactics (Ayy)
Writer(s): Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out