Music Video

Wande Coal - Nobody Holy (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wande Coal
Wande Coal
Lead Vocals
Dunni Lawal
Dunni Lawal
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Cesar A. Nvo Biahute
Cesar A. Nvo Biahute
Songwriter
Dunni Lawal
Dunni Lawal
Songwriter
Joseph "Screwface" Charles
Joseph "Screwface" Charles
Songwriter
Olutowa Ojosipe
Olutowa Ojosipe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dunni Lawal
Dunni Lawal
Engineer
Trehy Harris
Trehy Harris
Mixing Engineer
Chris Athens
Chris Athens
Mastering Engineer

Lyrics

Legend o Ahn-ahn Don't tell me (iskaba) Something that I come to kill them This is my kingdom Na who talk say dem holy? Eh-eh Na who dem talk say marry? Eh Nobody holy, nobody holy o No come dey tell me, dey tell me a story o No come dey tell me, nobody dey kpoli o Pass me the kpoli, padi mí, Okoli o No come dey tell me, dey tell me a story o I no dey judge, nobody dey holy o Everybody for this world dey kpoli o I no fit tell you say me sef I holy o Na your fault (na your fault) E be likе say you no know say na your fault (na your fault) By default, we dey givе dem by default (by default) We dey get the money, ọmọ, na by force (na by force) Na my choice, ọmọ, na because (na because) E dey feel like say I dey for air force (air force) Na the clause, na the contract, and the clause (and the clause) Multiplication, ọmọ, and the plus (and the plus) Ẹ ní tí yo ti shamanya Ayama, no dey do rubbish, ayama eh No come dey do rubbish, ayama Ayama, no dey do rubbish, ayama eh See the way my people living, I'm feeling so bad I don't know how to tell them or teach them how to act Don't know how to preach 'cause me, I no be pastor I don't wanna be a pastor Nobody holy, nobody oh-holy o No come dey tell me, dey tell me a story o No come dey tell me, nobody dey kpoli o Pass me the kpoli, padi mí, Okoli o No come dey tell me, dey tell me a story o I no dey judge nobody dey holy o Everybody for this world dey kpoli o I no fit tell you say me sef I holy o Na your fault (na your fault) E be like say you no know say na your fault (na your fault) By default, we dey give dem by default (by default) We dey get the money, ọmọ, na by force (na by force) Na my choice, ọmọ, na because (na because) E dey feel like say I dey for air force (air force) Na the clause, na the contract, and the clause (and the clause) Multiplication, ọmọ, and the plus (and the plus) Vuela mi talento (talento) Traigo la luz sobre mi gente (sobre mi gente) Quizá para ti sea diferente Siempre a lomos de mi presente Represento mi sentimiento Nadie puede venir y cambiar mi mente Sé lo que quiero, lo que quiero Voy siempre paciente, sé lo que espero Iskaba
Writer(s): Cesar A. Nvo Biahute, Dunni Lawal, Joseph Charles, Olutowa Ojosipe, Oluwatobi Ojosipe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out