Lyrics

Let's get stupid Blow money Geng Geng to the beng beng (It's magic boy) Oyo oyo oyo oyo oyo Oyoyoyo International lomo oo Dem man put a gun to me head Shots in the air Dem wan rob me for daylight They say I'm a young millionaire With the look of a king But I know all their game plan Now dem dey ask me say Your money or your life If I no get money Wetin I do for life It's like you're asking me My side chick or my wife No no no no no Please don't ask me say Your money or your life If I get money My mama no for kpai Na the system wey you gimme I take survive Dey rise Look at the monster You made from me I've been trying hard to save money But these people they put the blame on me They turn around and they take from me If I catch my maye Catch your maye Anyway na way Everything na based on kpa kpa You know say I no like to slack o If I catch my maye Catch your maye Anyway na way Everything na based on kpa kpa You know say I no like to slack o You know say I no like to slack Go tell the judge I'm not guilty The system trying to ruin me I just want to feed my belly I have been through it enough already Oh my God what a pity The girly dem want to please me, but I don't do no kiss and telling I just want to sip my henny Look at the monster you made from me I've been trying hard to save money But this people they put the blame on me They turn around and they take from me If I catch my maye Catch your maye Anyway na way Everything na based on kpa kpa You know say I no like to slack o If I catch my maye Catch your maye Anyway na way Everything based on kpa kpa You know say I no like to slack o Lomo o My maye, maye Any way na way Everything na based on kpa kpa kpa kpa kpa (You know say me I no dey like to slack) You know say me I no dey like to slack o My maye catch your maye Any way na way Everything na based on kpa kpa kpa kpa kpa Geng Geng to the beng beng beng to the beng beng beng
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out