Lyrics

Fimile, baby, fimile Fimile, baby, fimile (Hey, hear the Big Man, listen to the Big Men) Fimile, baby, fimile Fimile, baby, fimile Ye, o jo mi l'ara oh 'Cause of the things you gather oh You con dey wan dey gara oh Kilo fa igara oh? Emi ti moti sa l'Aro You wan dey make me start to para oh Ogun kill your father oh (oh-oh, oh) 'Cause I dey para pass parameter, I dey Piro Joy wey remain for my body, na zero I need to heal oh-oh So, give me some space Space, pass me my Kush, we get lit with some Ace of Spade I need some space Omo, I need to ease my stress Stress, no Ctrl, just Delete, make you Shift Oh, just Esc, yeah I need some space Omo, I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) I need some space yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) Omo, I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) Uhh-no (Fimile, baby, fimile) Omo, I need some space, yeah Why una wan dey make me Sankelemo? Abeg, watch me like cinema E no get the drama wey you haffi show me, have seen it all All your fronting fake like silicone Uhhn-uhhn, uhn For this economy, why you dey do like say you gbodomi? E kilo fun won, mo ma s'oro si won I need to heal oh-ohh So, give me some space, yeah Space, pass me my Kush, we get lit with some Ace of Spade I need some space Omo, I need to ease my stress Stress, no Ctrl, just Delete, make you Shift Oh, just Esc, yeah I need some space Omo, I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) I need some space yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) Omo, I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) Uhh-no (Fimile, baby, fimile) Omo, I need some space, yeah (Vendor) (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) Omo, I need some space, yeah (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) I need some space, yeahh (Fimile, baby, fimile) (Fimile, baby, fimile) Omo, I need some space, yeah
Writer(s): Samuel Adetiloye, Fetuga Ademola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out