Lyrics

Let's go (Skiibii) All is in order, ayy (yebo) I want to pop Champagne (yebo) But, they want to block my way, ayy Back to sender, yeah-yo Awon to s'oro bi professor Won bere "kilo fe soh?" Inna the zanga, they feel my song (they feel my song) Oh-ahh (oh-ahh) She say "she feeling the boy", she want to enter London l'alo fun osu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender She say "she feeling the boy", she want to enter (she want to enter, ay) London l'alo fun osu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender I carry city for my shoulder (yebo) Escala, omo toh da (yebo) You know I be one man soldier 'Cause Blood of Jesus cover me (Blood of Jesus cover me) N'igboro won wa, won le, won o ba N'igboro wan pa Kamasutra Ti mo ti hustle pa Mo ya fi won buga I wan chop my life with no regrets (I wan chop my life with no regrets) All of my guys dem know me wella (all of my guys dem know me wella) T'oba ni "ke j'aye lo", j'aye lo non-stop, ego, surplus Bebenlo, billi, billi, billi'-'bion L'ale ana yen nibo l'owa? Nibo-o l'owa? She say "she feeling the boy", she want to enter (she want to enter oh-oh) London l'alo fun osu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender (yi-yi-yi) She say "she feeling the boy", she want to enter (she want to enter, ay) London l'alo fun osu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender Tige-tige-ge Tige-tige-ge Tige-tige-ge (mm-yeah) Tige-tige-ge (e ma j'ajo) Tige-tige-ge (Swaps) Tige-tige-ge (Swaps) (God cover me, back to sender) (Mystro Sugar)
Writer(s): Abbey Elias, Segun Ajayi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out